"If you know you engage in fraud, try and stop. This is EFCC custody. They just released me now. I am the only one that knows what my eyes saw there. If you know you engage in fraud, try and stop.''

Nigerians reacts below:
@i_am_sa_m: Na because say you no get money na why your eyes see shege. Who get money dey pass any law for naija.
@mheenarh__: Experience is the best teacher.
@king_cryptoworld_: E no better for your papa no mean say e no go better for another person.
@twotigermusic: Go and reply your client’s oga
@mcreo_: As much as people wish to stop, the Government represe
@jeydsnl: See the guy wey dey tell me to hustle and find money watin u find reach there abi na content?
@mc_shortman91: You go explain tire whn hand meet u
@frank_tana_: This is true confession,who no go , No know ooo
@doctall_kingsley: The main fraudsters Dey Aso rock
@nathaniel_goodlife: Go bomb, put the hustle on a repeat inside effc way effc Dey bomb
@benybentz: we are worried about FBI and Interpol not EFCC.
@d_grt_legend: No worry bro, nah so he Dey do everybody if dem just commot from there. When you reach house and you no see money chop, you go reconnect with your clients. Pele my dear
